Wetin just happen for St James Park? Newcastle fall hand or Qarabag na the real deal? From tactical flop to pure miracle, we dey analyze the full 90 minutes. Come yarn about who fall your hand and if Eddie Howe don reach him bus stop.
Total: 30 min
Introduce yourself and tell us the first football match wey ever break your heart.
Enter the match proper. Did Newcastle underate Qarabag or the Azerbaijan side just too good? Abeg drop your take.
Who be your MOTM and which player play like say him follow Qarabag sign contract? Name them and no hide face.
Shey Newcastle fit still qualify after this wahala or their Champions League journey don end like this?
No attendees yet
Be the first to join!
No comments yet
Be the first to start the conversation!